LYRICFLUENT

POE Lyrics by Ruger, BNXN

Below, you will find the lyrics for POE by Ruger.
Intro
Ob'
Obah!!!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, no, no no no, no no no
Wo le, no no, lo-lo, o lo-lo, o lo-lo
Chorus 1
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go
Verse 1
Baddie o
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
'Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent
Arise o compa—
Sunmo mi turn your back, back
Na back to back, back
E reach morning pack your bag, bag
No take my Polo Marco
If you carry am return am back
Come take another round
Back back
Chorus 2
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go
Tunbo, tunbo
Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe
Verse 2
Ani mo l'ọmọ l'America na
Her papa na commodore
She like when I'm in control
Mo tún wa l'ọmọ ni Ikate náà
The girl name na Modina
You know she like money gan
Chorus 3
Which one I go choose?
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe
Did you like this lyrics translation?
LEARN ENGLISH WITH MUSIC
Learn English with music with 63644 lyric translations from various artists including Ruger
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 · Join 250,000+ learners
Get it on Google Play
Download on the App Store
Rated 4.9 · Join 250,000+ learners
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.
MORE LYRICS
MORE RUGER