LYRICFLUENT

Bae Bae Lyrics by Ruger, BNXN

Below, you will find the lyrics for Bae Bae by Ruger.
Intro
Ob'
Obah!!!
Run
Chorus 1
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inú mi dùn, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
Verse 1
Ogozini ma go
Ka maa lara wa
Neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylonI don book appointment for Nicon
Chorus 2
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inú mi dùn, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
Did you like this lyrics translation?
LEARN ENGLISH WITH MUSIC
Learn English with music with 63644 lyric translations from various artists including Ruger
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 · Join 250,000+ learners
Get it on Google Play
Download on the App Store
Rated 4.9 · Join 250,000+ learners
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.
MORE LYRICS
MORE RUGER