LYRICFLUENT

Nine Lyrics by Ruger Ruger

Below, you will find the lyrics for Nine by Ruger.
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Yeah, yeah
I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 5033 lyric translations from various artists including Ruger
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 stars
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.