Below, you will find the lyrics for Champion by Ruger.
Everyday me fast and pray
And anytime me climb the stage
All of them appreciate
To all the ones me not can date
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
When me blow e shock dem face
For this game I be the only Ruger
Nobody fi take my place
Lemme make things clear
Me going nowhere me here to stay
So badman all of them got no choice
They must accept my craze
Told told
Told Ima difinelty make it Ima go far
Oga when I dey squart for the house
I dey crush on the sofa
But so far so far
Jah has been blessing me
Bring all the best in me
This is my destiny
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Who knew say the boy wey him mama be dey fry dundun go blow
Just do you
All the guys wey you claim be your gees
Them go screw you
I remember say I been dey trek from computer village go ojudu berger
See me am a star now
Nobody fit stop wetn Jah don do
Tell me why you vexing
Not yet started I am still testing
All of the impressing
Any man wey test me
Teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my thing
I no send any person
Nobody fi tell me, nobody fi tell me
Everyday me fast and pray
And anytime me climb the stage
All of them appreciate
To all the ones me not can date
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion