HOV Lyrics in Spanish Rema

Below, I translated the lyrics of the song HOV by Rema from English to Spanish.
I don hustle sha
No he trabajado mucho
My leg don do plenty waka
Mis piernas han caminado mucho
E reach to call me oga
Hasta me llaman jefe
You see as my body set
Ves cómo está mi cuerpo
E don tey when me and my guys we dey fetch water
Hace mucho tiempo cuando mis amigos y yo íbamos a buscar agua
Shoutout to my dad
Saludos a mi papá
I learnt my lesson, both good and bad
Aprendí mi lección, tanto lo bueno como lo malo
Eyes open, ooh la la
Ojos abiertos, ooh la la
Nobody fit whine me for the street sha
Nadie puede engañarme en la calle
Oya just dey jekelebe
Vamos, solo sigue bailando
All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes
Todos tus amigos están trabajando duro, tú solo estás perdiendo el tiempo
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
Piénsalo, te motivaré hasta cierto punto
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
Tú usarás tus propias piernas y el conocimiento que te ayudé a obtener
If you do me evil just dey prepare for your karma nla
Si me haces mal, prepárate para tu gran karma
Pray the real ones live longer
Rezo para que los verdaderos vivan más
Too many snakes under the grass
Demasiadas serpientes bajo la hierba
Osagie know me sha
Osagie me conoce
All the prophecy I dey do am
Todas las profecías que hago
I dey see many things wey pass una regular eyes
Veo muchas cosas que pasan ante tus ojos normales
Whether na Igbo, I smoke wey dey site me for my head ta-ta-ta-ta
Ya sea que fume Igbo que me afecta la cabeza ta-ta-ta-ta
Mavin say second quarter don dey loading
Mavin dice que el segundo trimestre está cargando
E no go tey 'til my money go billion
No pasará mucho tiempo hasta que mi dinero sea billón
My neck don dey fold like Dino
Mi cuello se está doblando como Dino
I no be politician, but I don dey see their kind of money
No soy político, pero ya veo su tipo de dinero
Money, money, money, money
Dinero, dinero, dinero, dinero
Efcc they fit dey hear me, ewo
La EFCC puede escucharme, ewo
Any legal money, once upon a time was illegal money
Cualquier dinero legal, alguna vez fue dinero ilegal
To my generation, I be
Para mi generación, soy
I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
Realmente no puedo aconsejar a alguien en clima caliente que usa nieve
Na your body go tell you then you go know
Tu cuerpo te dirá y lo sabrás
Oya just dey jekelebe
Vamos, solo sigue bailando
All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes
Todos tus amigos están trabajando duro, tú solo estás perdiendo el tiempo
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
Piénsalo, te motivaré hasta cierto punto
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
Tú usarás tus propias piernas y el conocimiento que te ayudé a obtener
If you do me evil just dey prepare for your karma nla
Si me haces mal, prepárate para tu gran karma
Pray the real ones live longer
Rezo para que los verdaderos vivan más
Too many snakes under the grass
Demasiadas serpientes bajo la hierba
Osagie know me sha
Osagie me conoce
All the prophecy I dey do am
Todas las profecías que hago
I dey see many things wey pass una regular eyes
Veo muchas cosas que pasan ante tus ojos normales
Whether na Igbo, I smoke wey dey site me for my head o, ta-ta-ta-ta
Ya sea que fume Igbo que me afecta la cabeza ta-ta-ta-ta
Lyrics and Translations Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
Did you know?
In addition to reading lyric translations, you can now learn English with music and lyrics from your favorite artists.
No more boring lessons. You can now learn with engaging and culturally relevant lyrics from the best artists.
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 4873 lyric translations from various artists including Rema
Get our free guide to learn English with music!
Join 55694 learners. Unsubscribe any time.
Sign up with Google
Sign up with Google
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.