LYRICFLUENT

Surrender Lyrics by Mr Eazi Mr Eazi , Simi

Below, you will find the lyrics for Surrender by Mr Eazi.
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
I surre-, I surre- to your ileke idi o
I surre-, I surrender to your ileke idi o
I surre-, I surre- to your ileke idi o
I surre-, I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no get the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no get money like Richard Branson
But wetin' I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know
I surre-, I surre- to your ileke idi o
I surre-, I surrender to your ileke idi o
I surre-, I surre- to your ileke idi o
I surre-, I surrender to your ileke idi o
I surre-, I surre-, like say na felony o
I don't care, I don't care about you money o
You surre-, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr. Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o
I surre-, I surre- to your ileke idi o
I surre-, I surrender to your ileke idi o
I surre-, I surre- to your ileke idi o
I surre-, I surrender to your ileke idi o
Love, love, loving the boy
Baby making you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like this lyrics translation?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 18303 lyric translations from various artists including Mr Eazi
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 ★ by 7000+ learners
Rated 4.9 stars
Get it on Google Play
Download on the App Store
Rated 4.9 ★ by 7000+ learners
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.
MORE MR EAZI