Below, you will find the lyrics for Leg Over by Mr Eazi.
Zaggadat
Dem come, body tan tan
It's your boy Eazi
It's E Kelly
My baby dey confuse me o with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a 'Johnny Just Come'
My monkey dey work
Baboon e just dey chop
Me a go chop all the wash
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush
A beg make you treat me with caution
Leg over
My baby gimme leg over ahn
Hang over
Baby she dey gimme hang over
Leg over
My mama give me leg over
Game over
She dey come gimme game over
I dey confuse
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make I confuse
You Douala like a, a Cameroon
You mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
Me a go chop all the wash
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush
A beg make you treat me with caution
Leg over
My baby gimme leg over
Hang over
Baby she dey gimme hang over
Leg over
My mama give me leg over
Game over
She dey come gimme game over
It's your boy, Eazi
My baby dey distract me, with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a 'Johnny Just Come'
My monkey dey work
Baboon he just dey chop
Me a go chop all the wash
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush
A beg make you treat me with caution
Leg over
My baby gimme leg over
Hang over
Baby she dey gimme hang over
Leg over
My mama give me leg over
Game over
She dey come gimme game over
I dey confuse
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make I confuse
You Douala like a, a Cameroon
You mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous