LYRICFLUENT

Tilapia Lyrics by Mr Eazi Mr Eazi , Medikal

Below, you will find the lyrics for Tilapia by Mr Eazi.
lt's Dell B on the beat
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Shabba raba
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Raba shabba take it
Anytime time I wake up in the morning
Abi jam go jam go ehe
Baby give me music make we jam go jam go ehe
Ebe your body be the place wey a dey won go won go aha
I no go keep it on the down low
Baby na fire baby na baby na
My baby dey wire baby na baby na
Baby na fire baby na baby na
My baby dey wire Abena Abena
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a chop
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a talk to you
Aye Abena ama me tilapia ekom de me ehe
Yenko yenko
Abena ama me tilapia ekom de me
AMG baby bo me din ma me
MDK swag poof zaga that
Odo you be one in a pretty mili
One in a billion whm whm
Something dey smell fishy aquarium
Ebe like you dey try surprise but I catch you already
Abeg your tilapia feature me see you for call me
Baby me nyε Wizkid nanso no tease me
On your knees you for beg you must to please me
Dem figure say wanna love never go dey last
Nanso hwe yen beko to
Life is easy
Baby na fire baby na baby na
My baby dey wire baby na baby na
Baby na fire baby na baby na
My baby dey wire Abena Abena
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a chop
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop
Towobo ma me saa na wope
Baby gimme food make a talk to you
Zaga zaga
See your settle ebi shabba shabba
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Raba shabba
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like this lyrics translation?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 18303 lyric translations from various artists including Mr Eazi
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 ★ by 7000+ learners
Rated 4.9 stars
Get it on Google Play
Download on the App Store
Rated 4.9 ★ by 7000+ learners
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.
MORE MR EAZI