Below, I translated the lyrics of the song Abobi by Patoranking from English to Spanish.
It's Kel-P vibes
Son las vibras de Kel-P
Verse 1
Rumuokoro don catch fire
Rumuokoro se prendió fuego
Last night I was walking on the road
Anoche iba caminando por la calle
When they shoot the man and shoot him tyre
Cuando le dispararon al hombre y a su llanta
Ikorodu don catch fire
Ikorodu se prendió fuego
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
Mientras caminaba, vi a un hombre al que habían disparado que cargaba mercancía
The Baba carry kaya
El viejo cargaba mercancía
Soldier go, solider come
Soldados van, soldados vienen
Barrack no dey run
El cuartel no huye
Kill by a gun, you will die by a gun
Matas con un arma, morirás por un arma
How you go feel at the point of no return?
¿Cómo te vas a sentir en el punto de no retorno?
'Nuff men dead under the sun
Muchos hombres muertos bajo el sol
Na so them kill the innocent man
Así mataron al hombre inocente
Innocent man get paddy man
El hombre inocente tenía un amigo
Paddy man vex turn Taliban
El amigo, enfurecido, se volvió talibán
Taliban run the whole town down
El talibán arrasó toda la ciudad
Chorus 1
Dem don kill Abobi
Ya mataron a Abobi
Na who kill Abobi?
¿Quién mató a Abobi?
Dem don kill Abobi
Ya mataron a Abobi
Na who kill Abobi?
¿Quién mató a Abobi?
Abobi, Abobi ay
Abobi, Abobi ay
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Verse 2
Ose mi bipe, gbim gbim
Mi corazón late, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
Todo mi cuerpo hace gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Mi cuerpo me hace gbim gbim
Obodo delu jim jim
La ciudad retumba, jim jim
Onyeoma na jim jim
El bueno está jim jim
I carry my thing jim jim
Llevo mi cosa, jim jim
From Rumola to Agidingbi
De Rumola a Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Por todas partes hay puro caos
Delu Ma jim jim
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Llevo mi zapato, gbim gbim
Mama sef dey gbimgbim
Hasta mamá hace gbim gbim
Papa sef dey gbimgbim
Hasta papá hace gbim gbim
Abobi no dey find trouble
Abobi no busca problemas
E no dey find trouble
Él no busca problemas
He just wan bubble
Solo quiere pasarla bien
Family man wey dey struggle
Un hombre de familia que lucha
Abobi no dey find trouble
Abobi no busca problemas
E no dey find trouble
Él no busca problemas
He just wan bubble
Solo quiere pasarla bien
Family man wey dey struggle
Un hombre de familia que lucha
Chorus 2
Dem don kill Abobi
Ya mataron a Abobi
Na who kill Abobi?
¿Quién mató a Abobi?
Dem don kill Abobi
Ya mataron a Abobi
Na who kill Abobi?
¿Quién mató a Abobi?
Abobi, Abobi ay
Abobi, Abobi ay
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Fire, fire, fire
Fuego, fuego, fuego
Lyrics and Translations Licensed & Provided by
LyricFindLyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Did you know?
In addition to reading lyric translations, you can now learn English with music and lyrics from your favorite artists.
No more boring lessons. You can now learn with engaging and culturally relevant lyrics from the best artists.