Below, you will find the lyrics for Abobi by Patoranking.
It's Kel-P vibes
Verse 1
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
'Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down
Chorus 1
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi?
Abobi, Abobi
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi?
Abobi, Abobi ay
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Verse 2
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Chorus 2
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi?
Abobi, Abobi
Dem don kill Abobi
Na who kill Abobi?
Abobi, Abobi ay
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.