LYRICFLUENT

BENIN BOYS Lyrics by Rema Rema , Shallipopi

Below, you will find the lyrics for BENIN BOYS by Rema.
They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele
Santa Monica touchdown, shekens
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get
E get why dem dey call us Benin boys
We no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billings wey we dey chest
Many fishes in the river but na you I wan taste
Chop you and clean mouth, eat you for lunch
Have you for dinner, unto the next
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
See, see, see money o, wahala
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
Na we be the pride of Benin
Oba sef suppose give us medal o, give medal o
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa o
If anything kpa o
Remy boy you can paste me your location
What is your next destination?
Should I give you my direction?
Touch Benin boy, you don touch the full nation
Touchdown Benin boys gen-gen-gen
Money yapa, money repete
Remy Ekehuan road, Shalli sapele
Santa Monica touchdown, shekens
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get
E get why dem dey call us Benin boys
We no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billings wey we dey chest
Many fishes in the river but na you I wan taste
Chop you and clean mouth, eat you for lunch
Have you for dinner, unto the next
Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun
Say we see opportunity we no fit zuzu
Small thing come out use am buy 4matic
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me
New Benz incoming
Sexy body, tell me what time that you coming
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
See, see, see money o, wahala
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
See money, see am, see, see, see money o
Yo, X
Ki-
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 4873 lyric translations from various artists including Rema
Get our free guide to learn English with music!
Join 55694 learners. Unsubscribe any time.
Sign up with Google
Sign up with Google
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.