LYRICFLUENT

Bend You Lyrics by Omah Lay Omah Lay

Below, you will find the lyrics for Bend You by Omah Lay.
I don't like when you sober
You know that
I like e the wet panties
The ones from river Jordan
Or an ocean
The ones from the Atlantis
Wey fit e swallow the owner
Like Jonah
The girls from the Caribbean Sea
Wey fit e take the boner
'Til e go down
Hand it over
To the owner
Make I bend you
Bend you bend you
Bend you 'til you say e don do
Bend you bend you
Bend you 'til your mother call you
Bend you bend you
Na you go talk wetin you come do
Bend you bend you
Bend you
Father help me
I hit that pussy motor accident
Road wey lead to happy ending
E no dey hard to kill person
And she knows it all
We got a secret, she no go talk
The things we do when we lock the door
That shit is poison, no antidote
I put my all in 'til I see evidence
For her face and her leg e dey shake
Like say she get epilepsy
She say the taste is a sweet and e bitter
At the same time peppermint
Crocodile teeth, Skillibeng
Yes, my thing strong, no fit bend o
And my face I innocent
Until I bend you
Bend you bend you
Bend you 'til you say e don do
Bend you bend you
Bend you 'til your mother call you
Bend you bend you
Na you go talk wetin you come do, ooh
Bend you, ooh, bend you, ooh
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn French with music with 1989 lyric translations from various artists including Omah Lay
Get our free guide to learn French with music!
Join 49683 learners. Unsubscribe any time.
Google
Learn French with lessons based on similar songs!
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.