LYRICFLUENT

How To Luv Lyrics by Omah Lay Omah Lay

Below, you will find the lyrics for How To Luv by Omah Lay.
My body dey for Adamawa-wa-wa-wa-wa-wa-wa-wa-wa
My head e dey for jigawa-wa-wa-wa-wa-wa-wa, whoa-whoa
My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo
Girlie, come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie, come show me how to love, whoa
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough
I've been trying, shawty
Trust me, I fuck with you
But I no believe say you go fit to solve my issues
You know na kcee wey sing Limpopo
My motor Dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro
Girlie, come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie, come show me how to love, whoa
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn French with music with 1989 lyric translations from various artists including Omah Lay
Get our free guide to learn French with music!
Join 49731 learners. Unsubscribe any time.
Google
Learn French with lessons based on similar songs!
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.