LYRICFLUENT

Ba$tard, Don't Be Silly Lyrics by Victony Victony

Below, you will find the lyrics for Ba$tard, Don't Be Silly by Victony.
See I no play
See I no play with my zero
Two
Fifty
Five
Sakama, sakamaje
Hmm na sakamaje
Agama
Agama head e no read pass my eye
Ayy
Sakama, Sakamaje
Hmm na Sakamaje
Middle man don dey follow me play
Abeggi count my money
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly
See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero
Ayy
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Hustle, pray and hustle
Pray and hustle
My combo
One road to egbeda with danfo
My Dunlop
You know see bum bum
Wey balance for my motto? Na lambo
They no fit stop us
We no come here with borrow shoe
The security, wey follow me for back
Never smile for one hour
See immunity wey I get
Who go touch me, I swear no go die normal
Sability
Who you sabi wey sabi pass
As I sabi
Hmm hmm
Na trinity, wey cover my back
You know say u no dey fight normal
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly
See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero
Ayy
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like this lyrics translation?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 13895 lyric translations from various artists including Victony
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 stars
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.