LYRICFLUENT

Smooth Criminal Lyrics by Rema Rema

Below, you will find the lyrics for Smooth Criminal by Rema.
P
Another banger
Smooth criminal, Michael Jackson
Oya, who you want taxi? Ehn-eh
Look twice, make you know who you dey talk to
Before you go yarn, shhh
Your babe dey find me for outside
She lie say she wan go piss, yeah
Me and my guys make more money than you yearly
My G, listen
How am I living exotic?
What am I wearing? It's foreign
What am I drinking? It's Scottish
All of my exes, I'm sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I'm working
When I am playing, I'm playing
My payment, please don't delay it
If you don't give me, I'll take it
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla
Omo so
If I withdraw money, you go
Smooth criminal
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla
Omo so
If I withdraw money, you go
Smooth criminal
Oya, wetin dey smell
Na doings Are you in your feelings?
You say I be thief you no catch me
I'm too good for your comparison
Me and you not the same thing
Oga nla, prince of Afrobeat
I be wild animal, redana
Every day I dey break your agenda
If una leave me, I go dey vex dey go
Show una kolo
Oil dey my head, orobodo for my bololo
I no dey get FOMO, I dey hustle my kobo
I no dey wash anybody like shampoo
They see say Rema don show
All of dem ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja
How am I living exotic?
What am I wearing? It's foreign
What am I drinking? It's Scottish
All of my exes, I'm sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I'm working
When I am playing, I'm playing
My payment, please don't delay it
If you don't give me, I'll take it
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah, yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla
Omo so
If I withdraw money, you go
Smooth criminal
Pepper them
Pepena, pepena-ah
Pepena, pepena-ah yeah
All of the girls they dey whine, they dey dance koroba
Omo nla
Omo so
If I withdraw money, you go
Smooth criminal
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn French with music with 1992 lyric translations from various artists including Rema
Get our free guide to learn French with music!
Join 55579 learners. Unsubscribe any time.
Sign up with Google
Sign up with Google
Learn French with lessons based on similar songs!
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.
MORE REMA