LYRICFLUENT

Omo Mi Lyrics by MohBad MohBad

Below, you will find the lyrics for Omo Mi by MohBad.
Imole
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria
I sabi her from my area
E dey make me sick like Malaria
Paddie mi, b'ojeja je
Aje ngbo, kole dun mi
Tori, emi mo l'odo yen
Mo de p'eja t'oma wun mi
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
Omo mi omo mi
Oleku, oleku
Nkwobi Nkwobi
O l'oyin o l'oyin
Omo mi omo mi
Oleku, oleku
Nkwobi Nkwobi
O l'oyin o l'oyin
She lie down, melo, tete-te
Give me Vybz like Cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Olohun, ma je a te
In the worst time she say I'm the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest
Make I tell you story
Many bad things she dey do me
Many bad things I do her too
Mo kon follow oro inu Bible
'T'oba gba e l'eti otun, ko ko t'osi si'
'Love your neighbor as you love yourself'
So, I love her the way I love myself
mi, my brother, I no fit trust myself
Paddie mi, b'ojeja je
Aje ngbo, kole dun mi
Tori, emi mo l'odo yen
Mo de p'eja t'oma wun mi
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
Omo mi omo mi
Oleku, oleku
Nkwobi Nkwobi
O l'oyin o l'oyin
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
When I'm down, she be my chargie
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like this lyrics translation?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn English with music with 13923 lyric translations from various artists including MohBad
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 stars
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.