LYRICFLUENT

Bandana Lyrics by Fireboy DML Fireboy DML , Asake

Below, you will find the lyrics for Bandana by Fireboy DML.
Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I'm never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming
coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
I'm never weak, I never cease
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be?
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming
coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like these lyrics?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn German with music with 601 lyric translations from various artists including Fireboy DML
Get our free guide to learn German with music!
Join 56673 learners. Unsubscribe any time.
Sign up with Google
Sign up with Google
Learn German with lessons based on similar songs!
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.