Below, you will find the lyrics for You Cheated, I Cheated Too by CKay.
You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too, yeah
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Dey catch your cruise
Make I catch my cruise
Make you catch your cruise
Make I catch my cruise
Nobody go lose
I thought you were the one
Clearly, I was wrong
Girl, you do me strong ting
Girl, you do me strong ting
I thought you were on my team
But you show me your true color
And I no like wetin I see
You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too, yeah
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Dey catch your cruise
Make I catch my cruise
Make you catch your cruise
Make I catch my cruise
Nobody go lose
This period know wetin you dey do o
No go dey do my baby, my baby, my baby
Because the same girl wey you dey carry for mind
Dem dey, tah, tah, tah, tah
Slap her nyash with disrespect
Pah, pah, pah, pah
You you dey there dey do, my baby