LYRICFLUENT

Isabella Lyrics by CKay CKay

Below, you will find the lyrics for Isabella by CKay.
Yeah man yeah man
Onyeoma hmmm
Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face my face light up
I swear to God
Baby girl na you be my tomato Jos
Hmm my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
I jim n'ölü with handcuff onyeoma
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stom
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love
Isabella o Isabella o hmm hmm
Tinini tanana o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Causing wahala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala onyeoma
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
I meet her for Lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I'll write you love letters I can be deep
And I can be your Mr romantic
Your Mr wetin Mr romantic
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stom o
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love
Isabella o Isabella o hmm hmm
Tinini tanana o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Causing wahala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala onyeoma
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe CKay
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Did you like this lyrics translation?
LEARN SPANISH WITH MUSIC
Learn German with music with 650 lyric translations from various artists including CKay
Check out our mobile app
Download on the App Store
Get it on Google Play
Rated 4.9 stars
Learn German with lessons based on similar songs!
Get it on Google Play
Download on the App Store
Apple and App Store are trademarks of Apple Inc.
Google Play and the Google Play logo are trademarks of Google LLC.